Ahhh
Ah ah ah
Ahhh ha ah ah ahh
Where them dey
What them say
Whatever dey say
Dem no fit talk for my face
Where them dey
What them say
Whatever dey say
Dem no fit talk for my face
See no evil
Fear no devil
Make you talk ham for my face
Make you no talk for my back
If you no dey fear
Problem ni dey find person
Ebi person wey Dey find ham
The truth will set you free
But tell me who go talk ham
Many evil plans against we
But ebi God wey dey change ham
Juju no go work
Paracetamol dey heal ham
Where them dey
What them say
Whatever dey say
Dem no fit talk for my face
Where them dey
What them say
Whatever dey say
Dem no fit talk for my face
See no evil
Fear no devil
Make you talk ham for my face
Make you no talk for my back
If you no dey fear
Antasa sun try but sunkasa
They say we no dey hear
Them Dey call we di top shattas
Antasa sun try but sunkasa
They say we no dey hear
Them Dey call we di top shattas
Where them dey
What them say
Whatever dey say
Dem no fit talk for my face
Where them dey
What them say
Whatever dey say
Dem no fit talk for my face
See no evil