Choose a track to play
Omalicha omalicha o omalicha o
Wanyoma
O baby this your love e wantintin
O baby this your love e gatti mii mii so high
O baby this your love e wanyoma
Oh baby this your love e can't get e out my life
I can't explain the way you buss my oblonganta
I want you all the way not Nina or Samantha
Omalicha Omalicha omalicha o wanyoma
I fly you around the world my baby,just say wats on your mind o mind
Omalicha Omalicha
Omalicha nwayonma
I surrender I surrender oh my baby o wanyoma
Omalicha Omalicha omalicha o wanyoma
I fly you around the world my baby,just say wats on your mind o mind
Omalicha Omalicha
Omalicha nwayonma
Oh my baby Omalicha
Omalicha nwanyonma
My Cherie coco omotena me
You want me some more,oya tele mii
I'll fly you around the world,Paris tel aviv
Anything you want,cmon say lavie
Iwo nikan ni mo feran Omalicha wanyoma
My eye no Dey for anybody asamepete maranma
Hola comostas my baby,tell me wats on your mind o mind
Whine your waist e for your daddy Omalicha wanyoma