Sheybi I told you
I tell my baby don’t lie
She be asking me why I said so
I said baby don’t lie to me
You wanna know why I said so
Cuz I no wan come de house com de hear story
From people wey no know me
Say dem de share my glory
I no wan come de house come de hear story
Baby girl biko tell me
If you don’t love me
I know that for the mean time
Other guys dey b calling you the same time
For the mean time I am your main guy
Yeah girl I am your main guy
But I no wan come dey hear wetin I no relate
Cos e go dey too late
Too late too late
For you to say sorry
It's not gonna be funny
Baby sho gbo mi
Oh no no no
I no wan come dey hear wetin I no relate
Cos e go dey too late For you to say sorry
E go Dey too late for you to say sorry
So my baby be honest
My baby be honest with me
That’s if you want us
That’s if you want us to be
Common baby be honest
My baby be honest with me
Then you can count on me like 1 2 3
Nobody can't leave with nobody but you
Nobody I can't stay with nobody but you
You gimme joy you gimme life oo
U gat the things that I could die for
Oh pretty girlie you are all i see
The kind of baby I could fight for
But I no wan come dey hear wetin I no relate
Cos e go dey too late
Too late too late
For you to say sorry
It's not gonna be funny
Baby sho gbo mi
Oh no no no
I no wan come dey hear wetin I no relate
Cos e go dey too late For you to say sorry
E go de too late for you to say sorry
So my baby be honest
My baby be honest with me
That’s if you want us
That’s if you want us to be
Common baby be honest
My baby be honest with me
Then you can count on me like 1 2 3