Choose a track to play
Everybody pretending
I never wanna cross the line
Had to take a deep breath on my Own
Ano decide
Cheers to ma self in the mirror Adey die inside
Act like anor what to do
But seriously menni mu side
Still dey pretend about what you Doing
Think that shit be right
Neggars still go hold you down Even if
Uno dey that side
Come to think about it bro the Feeling
Different no dey hide
Never tell me what to do
Silly boys men hiaa mu guide
Adey press you neggars
For dey catch up
U dey far behind
Calculate ma step still dey trip
Get your shit in line
Neva get a handout where we From
Every body thrive
That's why a focus on my self
And nobody
Just me decide
Even if i think about you clear ma Mind
Ano dey lie
Menim neggars wey dey switch Up For nothing open your eyes
Duh be why adey ghost neggars On the low
Memp3 me vibe
Even if dem make it right
Gree ago sit aside
Even if dem make it right
Ago sit aside
Coz why u dey tell me everything Go be right
And ano dey see nothing u dey Play with my mind
Come to think about it bro the Feeling
Different ano dey hide
Damn
I used to sit and ask ma self
When ego be right
Damn
I wonder who go dey ma side When this shit deny
Damn
Made me question every step Wonder why i try
Never tell me how to live my life
How a still survive
Seen the devil the dance to ma Face
Will i still arrive?
Pray the pressure too be tight
Nobody beside
Grace say ma momie still dey Fight
Yea ano dey lie
Mey3 petty on the side coz
They call me sama coz never Loose Ma fight no
Big rich yea i stand tall
And a never go dey touch floor
How many figures wey them get
Wey dem no fit count
Aput um on dead pops
On my dead pops
RIP to the bros wey dem step coz
Trap,
Trap 2 dem go remember this
SAMA' with it
SAMA with it