Choose a track to play
(Yasso)
I didn't see this coming
I didn't see this coming
When I need you, my padi
You no dey there for me
I didn't see this coming
Omo tolani, my baby
Se lon pe oru ko mi
E ma pe ori mi ni bi
Hmm, mogbe
Ha oshey
Dey play
How much I go pay
To see the realness in you?
To see the realness
To see the realness in you
To see the realness
Ife nke gi adika ichi
Abeg no corner me
Medicine no work for me
See, I didn't see this coming
Ife nke gi adika ichi
Abeg no bother me
Wetin I no do for you
I treat you personally
My only soul, my only soul
My only soldier
I give you all
I give you all
No need to pour water
Nekwamu kamno na nsogbu
M'awokwa loner
Mmh, oh, na, na
I see your real face
Hmm, mogbe
Ha oshey (ha oshey)
Dey play
How much I go pay (how much I go pay)
To see the realness in you? (To see the realness in you)
To see the realness
To see the realness in you
To see the realness
Ife nke gi adika iche
Abeg no corner me
Medicine no work for me (no work for me)
See, I didn't see this coming (see this)
Ife nke gi adika iche (ife nke gi adika iche)
Abeg no bother me (abeg no bother me)
Wetin I no do for you (wetin I no do for you)
I treat you personally (I treat you personally)