Choose a track to play

Ah-yeah
(Mazy got 'em Bangers)
Girl you're beautiful
Mhhh and your body na blessing
(Your body na blessing yeah, yeah, yeah)
Your face fine, your skin is smooth
Baby I must to teach you lesson
(I go teach you lesson yeah)
Yeah
Yeah me come, yeah me dey so
Dem man ah wey ah form dem ah trace oh
Me haffi give you corn, me nah play so
Come over make we gum, gimme waist oh
Come get de taste oh
Come make we dey close
Dem man ah wey ah form still dey trace oh
Me fit give you good love, face to face oh
So come over make we gum, gimme waist oh
Come get de taste oh
De way you dey rock am eh
Girl I nor fit leave
You
And the way you dey feel it
You dey make am sweet
Baby you dey cool me down
You got it
You got it
You got it
Omo na you dey cool me down
You got it
You got it
You got it
You got it
Make we get
Low now now now now
Baby let me
Go down down down down
Oya set it
Show now now now now
Make I pet you
Stroke now now now now
Make we get
Low now now now now
Baby let me
Go down down down
Oya set it
Show now now now now
Michael Phelps dey
Stroke now now now now
Gimme love, gimme love, gimme love
Baby gimme love
(Yeah, ay, uh-yeah)
Gimme love, gimme love, gimme love
Baby gimme love yeah
Yah, yah, yah, yah
Yeah me dey fi de matter now
Your matter do me tings wey fit skatter man
You know say man a fiend, nuh fit chatter now
Roll with me you go see, nor dey carry last
Yeah
Plus dem tings we fit carry bust oh
When I weak you fit carry nurse oh
Want de ting, for you surplus
And de money you fit touch
Cause na you I trust oh
De way you dey rock am eh
Girl I nor fit leave (I nor fit leave)
You
And the way you dey feel it
You dey make am sweet
Baby you dey cool me down
You got it
(Girl na you I dey see)
You got it
(And na you I dey feel)
You got it
(Gimme cool, gimme chills)
Omo na you dey cool me down
You got it
(Say na you I dey see)
You got it
(And na you I dey feel)
You got it
(Gimme cool, gimme chills)
You got it
Make we get
Low now now now now
Baby let me
Go down down down down
Oya set it
Show now now now now
Make I pet you
Stroke now now now now
Make we get
Low now now now now
Baby let me
Go down down down down
Oya set it
Show now now now now
Michael Phelps dey
Stroke now now now now (I go give you love oh)
(If you gimme love oh)
(Shebi we go dey for life oh)
(Baby I go do you right oh)
(I nor go play no games)
(As long as you march for me)
(My baby make we dey)
(Like nobody else fit dey, oh yeah)