Choose a track to play
Badder than bad
I go bad dem up
Red dot on your white top be like Japan
I no know why they wan test man
Im Ready for war be like Ghangis khan
They wan take
My kindness for weakness
Show dem love but they fall my hand
I no care about friends no more
On route to my 1st one hundred grand
Make money mo
Make money Mo mo
On my ten toes mana get that bag
Naija swag
Hustle like we Dey lag
I stack am up I no brag
On my d lo lo
On my d lo lo
Badmind dem dem wan see me low
But I no gree I no shine pass dem
Mana special one Jose Mourinho
Master mind the focus on winning
Traumatised but everything healing
Act on logic never on feelings
Take my time yeah y f
Mood e get season
Whip the ting for my pot
Finger licking when they all chop
Mana cook am with love a passion
Worldwide impact when my ting drop
They know me follow
Dem never dat dat
Action man nah follow dem chat
Paper paper mana wan stack
Mana wan mana wan mana wan
They know me follow
Dem never dat dat
Action man nah follow dem chat
Paper paper mana wan stack
Mana wan mana wan mana wan
Make money mo
Make money mo mo
Make money mo
Make money mo mo
Paper paper mana wan stack
Paper paper mana wan stack
Make money mo
Make money mo mo
Make money mo
Make money mo mo
Paper paper mana wan stack
Paper paper mana wan stack
Master mind the focus on winning
Traumatised but everything healing
Act on logic never on feelings
Take my time yeah
My food e get season
Whip the ting for my pot
Finger licking when they all chop
Mana cook am with love a passion
Worldwide impact when my ting drop
They know me follow
Dem never dat dat
Action man nah follow dem chat
Paper paper mana wan stack
Mana wan mana wan mana wan
They know me follow
Dem never dat dat
Action man nah follow dem chat
Paper paper mana wan stack
Mana wan mana wan mana wan
Make money mo
Make money mo mo
Make money mo
Make money mo mo
Paper paper mana wan stack
Paper paper mana wan stack
Make money mo
Make money mo mo
Make money mo
Make money mo mo
Paper paper mana wan stack
Paper paper mana wan stack