Comment allez voux Je'mappele Saint Moray o
Je'mappele Saint Moray o higher
I use garri do breakfast lunch and dinner
Back then i was smoking sativa
Don't you ever fuck with my giza
Fuck whoever dey give you liver
But I know sey one day e go be
Many blessings wey me go see
But I know sey one day e go be
Ọmọ ọpẹ' dẹ' ma gbéra
Awe o awe o
Ajeh moma gbewọn trabaye o
Baami o gbami o
I just dey hustle i no wan go astray o
Maye o maye o
Make hustler just jam one maye o
Awe o awe o
Ajeh moma gbewon trabaye o
Music is my top priority
You know music is what I fantasy
Óta lẹ'nu bipe wọn fatasi
For my headset it's so fantastic
Anybody wey want to hinder me
Holy thunder fire ham for me
Hustling everyday just to make money
Kin tọ'jú mumsy tọjọ' family
Whenever i'm sad me i play music
Whenever i'm happy i play music
Amapiano tabi afrobeat
It's ringing in my head like akosori
Kan to le mi ba oti bo sori
You know me I do my shiii differently
Kan to lemi ba oti bo sori you
Know me I do ma shii differently
Awe o awe o
Ajeh moma gbewọn trabaye o
Baami o gbami o
I just dey hustle i no wan go astray o
Maye o maye o
Make hustler just jam one maye o
Awe o awe o
Ajeh moma gbewon trabaye o