Choose a track to play
You fit dey watch me for instagram
She sabi say this money dey surplus
Wetin you give me e dey high me
You no say my baby na sure plug
And if it's bout that paper
Me I no dey waste time no do long talk
My shima she no dey deny she dey concur
I'm finna beat that pussy nice she dey conform
She know say I never dey like do amebo
My shawty live la vida loca
Bigger bumper
Give her a rover na na
I give her bread I'm finna break her baka
I give her bread I'm finna break her (I'm finna)
My shima no fit turn a hater na na
My shima no fit turn a hater
(And when I)
And when I enter I dey bust kasala
And when I enter I dey bust am
Bust am bust I dey bust am
I leave a fortune for my daughter
I'm thanking God cuz my family never suffer
I no fit argue wit olokpa
I no fit talk back and forth wit your mother
I put that fucking DSP in my soda
She keep on talking about me I don't know her
I got no fucking enemies I'm a loner
Black truck no fit see me in the lunar
She sabi say this money dey surplus
Wetin you give me e dey high me
You no say my baby na sure plug
And if it's bout that paper
Me I no dey waste time no do long talk
My shima she no dey deny she dey concur
I'm finna beat that pussy nice she dey conform
She know say I never dey like do amebo
My shawty live la vida loca
Bigger bumper
Give her a rover na na
I give her bread I'm finna break her baka
I give her bread I'm finna break her (I give her)
My shima no fit turn a hater na na
My shima no fit turn a hater
(And when I)
And when I enter I dey bust kasala
And when I enter I dey bust am
Bust am bust I dey bust am
She say she see me on instagram
And everyday say na new banger
Me I no fuga
Me I no dey to dey talk my nigga
Any beat you bring I go chop banga
Anywhere I enter I go bust kasala
Anywhere I enter I dey bust kasala
Heavy banger
Who be your father
When I start dey drop they go fear pulsar
Stepping on their necks bi ti foot locker
They go soon sabi say I be real rockstar
I be real rockstar
I be real rockstar
Pulsar na real rockstar
I be real rockstar
I be real rockstar
I be real rockstar