Choose a track to play
Uh-uh-uhn, uh-uh-uhn
It's Pheelzgood (star-)
Gimme some fire oh, gimme some riddim and blues (you know)
Gimme that whine wey dey burst my mind, baby girl go loose
Olomi, ma kala oh
Shey you know na you I choose? (Ooh-yeah)
'Cause me I don fall, omo, me I don fall like I'm high on booze (don high)
Baby girl, dutty whine (ehn-eh)
Gimme that (ayy-ayy), kitty cat ('ge-'ge), press rewind (okay)
Your yansh big, oh my baby Caroline (rii)
Hullabaloo (eh), hullabaloo (eh)
You like this? (Ehen) like that? (Ayy-ayy)
Stylish ('ge-'ge), fine whine (okay)
Make a bad man fall in love, fall in love oh-oh
Oh-no-no (no-no)
Me wanna spend my dough-dough (dough-dough)
Dey gimme touch, I'll follow (follow)
My baby girl, kini koko? Kini koko?
I no-know (no-know)
Wetin you do me? I don't know (don't know)
Dey gimme touch, I'll follow (follow)
My baby girl, kini koko-ko? Kini koko-ko?
I fit to give you last card in my purse
Nobody badder than you, my God
I'll make your life Gucci, make your life Gucci
I belong to you o
(No rizz o) bad, Angelina Jolie (Jolie)
Your face card never decline ('cline)
Iwo, iwo-iwo l'oleyomi (yomi), l'oleyomi (yomi)
Oh baby, dutty whine (ehn-ehn)
Gimme that (ayy-ayy), kitty cat ('ge-'ge), press rewind (okay)
Your yansh big, oh my baby Caroline
Hullabaloo, hullabaloo (eh)
You like this? (Ehen), Like that? (ayy-ayy)
Stylish ('ge-'ge), fine whine (okay)
Make a bad man fall in love, fall in love oh-oh
Oh-no-no (no-no)
You make me wanna spend my dough-dough (dough-dough)
Dey gimme touch, I'll follow (follow)
My baby girl, kini koko? Kini koko?
I no-know (no-know)
Wetin you do me? I don't know (don't know)
Dey gimme touch, I'll follow (follow)
My baby girl, kini koko-ko? Kini koko-ko?
Kilamity, kilamity oh-ay, kilamity
Kilamity, my girl, kilamity
Kilamity oh-ay
Carry your matter for my head 'til eternity
Eternity oh-ay, eternity
Eternity oh-ay, eternity
Kilamity oh-ay
Carry your matter for my head, baby
Me feels good
(One)
(Rii)
Me feels good
(Riidimahkoolayo)