Choose a track to play
Man with the Flames yeah
B to d c Nwamama
Wetin my eyes don see I no fit describe am
The way you loving me hard to describe am
You dey for me (wida any enemy)
I follow your way (because na you sure pass)
Grace don dey manifest
I been think say na me carry last now na me be first
Play my attack you still dey my defense
Even when I no get sense
You don see say my daddy dey love me on a daily
(Chi nọ nso) I no dey go solo
Doh doh doh Oghene doh Oghene doh
Doh doh doh Oghene doh Oghene doh
Doh doh doh Oghene doh Oghene doh
Doh doh doh Oghene doh Oghene doh
Oghene doh
I no fit talk everything wey you dey do me oh
Oh no no no
E choke oh
Onye ọma m agam enye gị ekele
I feel the love I see the love (oh I see the loving)
I see the love wey you get for me (wey you get for me)
cll of my joy na from you my Father
I been run oh and I fall
“I dey for you” you say
“Like Romeo and Julie for you I fit to koko”
“I go run over for you”
“cctive for you (24/7)”
cnd on top of that you dey use your Ororo to dey burst my bololo
Daddy m eh
Doh doh doh Oghene doh Oghene doh
Doh doh doh Oghene doh Oghene doh
Doh doh doh Oghene doh Oghene doh
Doh doh doh Oghene doh Oghene doh
Wetin my brain don think I no fit to dey comprehend
You be my beginning and my end
Parted the Red Sea still turn am to fence
cnd you still my defender
Nobody greater than Jehovah Lord Divine
This no be brandy but you say ‘the boy is mine'
Grace don dey manifest
I been think say na me carry last now na me be first oh
Play my attack you still dey my defense oh
Even when I no get sense
Oh my daddy I'm loving the way that you carry me
cnd even if I get ten thousand tongues I no fit sing all
Doh doh doh Oghene doh Oghene doh
Doh doh doh Oghene doh Oghene doh
Doh doh doh Oghene doh Oghene doh
Doh doh doh Oghene doh Oghene doh