Choose a track to play

Oh, we'll see tomorrow, when you're alright (En')
That's why we forget just who we are (Enta)
Make us come together and that's alright
That's when you remember who we are
All of my life, I just wanna level up
So I dey grind, I wanna shut the Devil up
I told my bro, "Don't be lazy, make you sit up
Don't dull, if e easy o, na set-up"
Roll one, light up, ki n to freshen up
It's a brand-new day, prayer's up
Who give up, na im fuck up
Aye la wa jẹ o, turn it up
Oh, we'll see tomorrow, when you're alright
That's why we forget just who we are
Make us come together and that's alright
That's when you remember who we are
Body organizer, shawty, you're a dancer
Erima dey bounce am, gáráwá, biggie bouncer
I no be womanizer, no go leave me outside
Cold wey dey catch me fit to kill me, gat amnesia
Australia to Asia o, ọmọ, dem no get sia o
Shawty got the best talent, and never gon' me stressed out
Èmi ti mò ti pẹ n'tá o, make I no go mental o
This one na love jẹjẹly, o to'jọ mẹtá
I be your Panadol, eminado, Urhobo wado
Èmi Marado', wo bo ṣè to, nobody go
Let's go head-to-head, toe-to-toe
Ọmọgè dope, wọn lè gb'òbò si
Chinchin wá, ọgbá tun wá
And the money long, wò bá ṣè fresh, wò ba ṣè frosh
We no dey denge pose, say we be fo, dem biti frosh
Make some alampa, not in the back, ṣayo dey pá
Let the money blow, as e dey go, e no be crack
Oh, we'll see tomorrow, when you're alright
That's why we forget just who we are
Make us come together and that's alright
That's when you remember who we are