Choose a track to play
Bros this life no fit read am for book o
So before you put leg make you look o
Many men dey fit call you your G G
But for a Fee Fee, you turn they go shoot o
Wey dey
Wey dey
Wey dey
Shege
Shege
Shege
They go Bam!!! Bam !!! Bam!!
Bros this life no fit read am for book o
All the thief that I know dress in suit o
See my president ,then he dey push o
So you think I go hungry dey look o?
Shege
Shege
Shege
Shege
Shege
Shege
They go bam !! Bam!! Bam!!
Waiter bring the Don P
Make I drown all my sorrow
My girl dey shake her body, anytime I dey kolo
I get no one here for me, can't close eye like Apollo
Cos to see me with no money, ain't no way like na oslo
Wey dey
Wey dey
Wey dey
Shege
Shege
Shege
Need bread like Agege, Bread like Agege,
Straight to my location
Pasuma, Pasuma, Pasuma!!
Bros this life no fit read am for book o
Know the girls love the boys making loot o
Why u think I get 5 in the coupe o
But for you they give Ela Ojuko
Wey dey
Wey dey
Wey dey
Shege
Shege
Shege
They go Bam!!! Bam !!! Bam!!
You know we sabi yeq
We sabi yea
We get to the bag yea
They mad yea
Make They mad yea, got no time for nobody yea
Then we starve yea, Then they laugh me yea, now the waiter bring caviar
I be Gaddafi yea and when we party yea, na the kele we dey carry yea
Waiter bring the Don P
Make I drown all my sorrow
My girl dey shake her body, anytime I dey kolo
I get no one here for me, can't close eye like Apollo
Cos to see me with no money, ain't no way like na oslo
Wey dey
Wey dey
Wey dey
Shege
Shege
Shege
Need bread like Agege, Bread like Agege,
Straight to my location
Pasuma, Pasuma, Pasuma !!