Choose a track to play
Hmm
Hmm
Hey, aye hey
Ova do
Ova do
I too like to dey ova do
I see fine fine girls ova do
I enter club, I dey over do
Ova do ova do
We too like to dey ova do
If I see new hair I go do
You can call us team over do
I get two girls for magodo
One Dey think I be fool
I nor mind I dey act like a fool
Wire her something, chop the banku
Meanwhile I dey owe money for bayrock
But today na Friday I go like go club
Cause he get one Shawdy when I like to ball
Text Yhemolee ask am you dey bayrock
Hello baby I need some money
Nor worry I go credit you for morning
Mr ovado nor dey run from billing
Infact I dey host giveaway tomorrow
By 9am make sure you dey active
I wan kill dem with ova do
While I dey for my room dey cacu
I dey think of wetin I go do
Meanwhile I wan kill myself with ova do
Aye hey
Ova do ova do
I too like to dey ova do
I see fine fine girls
Ova do
I enter club I dey ova do
Ova do, ova do
We too like to dey ova do
If I see new hair I go do
Ova do ova do
I too like to dey ova do
I see fine fine girls
Ova do
I enter club I dey ova do
I get two girls for magodo
One Dey think I be fool
I nor mind I dey act like a fool
Wire her something chop the banku
Ladies and gentlemen
Give it up cause
We about to turnnnnnnn up
Aye hey
Ova do, ova do
I too like to Dey ova do
I see fine fine girls
Ova do
I enter club I dey ova do
Ova do ova do
We too like to dey ova do
If I see new hair I go do
You can call us team ova do