Craaaaaazy
Omo this thing go be issues for sanguines
Say na mo' no dey excited
Hehe say na sanguines heheheh
Omo say make we stay sober
Phrv wetin be this your stay sober thing wey you dey always talk like this
Omo basically it's just it's just being alert and ready
You get like no just dey carried away
Jesus Christ go soon come so na just make we just dey
Just dey just dey
So mo' no to dey excited
Not really, make I just explain
I been no plan rap but make I just rap
So that kinddd you get
Omo oya na let's have it
This is why I don't like recording
Sober journal, this ink be spilling out my state of my mind
My meditations revealing all that I pray to find
I'm on a journey, on the right path, my way of life
In killing the flesh, Him I reflect, a faithful kind
I know He paid the price so I'd be right on track
That means I'm running right, the truth I ride on that
My mind is set on Christ my peace is well all stacked
And I ain't shaken though the world I see is bout to crack
It's all about Christ, it's been about Him all the time
And He'll be coming back soon, yea it's about that time
So while I'm waiting, I'll be faithful on the job
Staying cool and set apart, still separated from the mob
Ponder on these things for a minute
Take a spin let it reel in
This is real ain't no gimmicks
And ain't 'bout the take over
I'm just trying live this life for Christ and stay sober
Cha la la omo (make sense o mad mad)
Omo that your take over bar get issue o
Omo toh anybody wey wan get issue with am na their cup of tea
E no concern me
We don dey try takeover for how many years
We don takeover?
Heheh e don happen?
Jesus Christ say make we take over?
He say make we make disciples
He no say make we take over
So sha basically sha na just just dey sober
You get no... dey
Dey very set apart
No dey carried away
Because Jesus Christ go soon come
And on how
On how He go soon come you get
We gas dey ready
We gas dey very very sensitive to hin word
Take over
Abeg getat hehehe
Hehehehehehe
So yea so the whole gist is stay sober
Stay sober kids