Choose a track to play
Hmm
O Lord God
Man with the flames
Necessity is laid up on me
To let the world know who you are God
And I dey waka with pride 'cause
Me I be soldier in the army of the Lord o
Nothing wey wan come
Wey we no go ready to put under subjection
To the will of God
(Because we go always show up!)
No matter wetin we dey see
Wetin we know na say the blind must see
(We go always show up!)
If you're looking and searching for someone to use
We go always dey here
(We go always show up!)
God says it's our time
Right now it's our time
God says it's our time
(We go always show up!)
God says it's your time
Right now it's your time
God says it's your time
(We go always show up!)
We'll never make a move
Except by the leading of the Holy Ghost
(We go always show up!)
We're ready, we're ready
You can use us o
(We go always show)
Up anytime you holla (holla)
Best believe that we're gonna (gonna)
Hit the road to redeem souls
Even though the call dey come with wahala (hala)
We stand tall we don't cower (cower)
We dey bank on the Lord's power (power)
Even the demons gonna testify
When they see us coming they dey (japa)
See us coming they dey (ja)
Light in the dark they be like (ah ahn)
The kingdom of hell and the gates playing on defence
While we dey the (attack)
This is more than just a (hash-tag)
We're really living for the (master)
Stretched out but we (can't slack)
Because we go always show up!
No matter wetin we dey see
Wetin we know na say the blind must see
(We go always show up!)
If you're looking and searching for someone to use
We go always dey here
(We go always show up!)
God says it's our time
Right now it's our time
God says it's our time
(We go always show up!)
God says it's your time
Right now it's your time
God says it's your time
(We go always show up!)
We'll never make a move
Except by the leading of the Holy Ghost
(We go always show up!)
God says it's our time
Right now it's our time
O yeah
(We go always show up!)
One
Two
O yeah
(We go always show up!)
God abeg, that's my only prayer
God abeg, that's my only prayer
God abeg, that's my only prayer
That's my only prayer!
That's my only prayer!
God abeg, that's my only prayer
God abeg, that's my only prayer
God abeg, that's my only prayer
That's my only prayer!
That's my only prayer!
God abeg, that's my only prayer
God abeg, that's my only prayer
God abeg, that's my only prayer
That's my only prayer!
That's my only prayer!