Choose a track to play
Any weapon formed against
The blessed one it shall not prosper
Dem dey do their Juju
Dem dey do their Voodoo
I be ghost like Casper
Mr producer can you make the beat go faster
If you challenge my champ
I go retain the belt
I giddem with finesse o
Dem no dey for my set
Maintain yourself
Make you no go regret
How you no go know
How you no go know say
I be commander o
Call me commander o
E mi commander o
I be commander o
Call me commander o
E mi commander o
I be commander o
Call me commander o
That thing wey you chop
Na Wetin you go vomit
I no dey see them at all
Blood in my Iris
On your marks I run
Put my heart on it
Couple of times I fall
But I recover from it.
Plenty enemy
Gimme blood tonic
Oh boy my energy is drained from me
I no too dey talk I no be pundit
No bad vibes i refrain from it
I don make mistakes
And I learned from it
Thee without sin make e cast pon me
Danger to them it’s a felony
For your opinion
I don’t give a fuck
And for the sea
Me I be the shark
And then you be the squid
No matter how you play me
I no fit concede
My fire no dey off
No matter any breeze
I hold am for their neck
And choke their Tonsils
I wanted war they asking for peace
5 star commander
The Mission complete
I be commander o
Call me commander o
E mi commander o
I be commander o
Call me commander o
E mi commander o
I be commander o
Call me commander o
I be commander o
Call me commander o
E mi commander o
I be commander o
Call me commander o
E mi commander o
I be commander o
Call me commander o
Any weapon formed against
The blessed one it shall not prosper
Amen