Choose a track to play

Big don dadada ting
Big don dadada ting
Big don dadada ting
Big don dadada ting
African king
Hold up wait hold up
They show love when I show up
Na shut down when I turn up
From moonshine till the sun up
Hold up wait hold up
Pay me cash then pay up
Fast fast like say we do Eid
Omo see face no make up
Yesoo
Yesooo
Baker man need to get doe
Breaking bread with my Big bro
Na so we roll when we toast
Yesooo
Yesoo
Special one not Mourinho
Na black man power Mandingo
Kanu big boy papilo
Big don dadada ting
Big don dadada ting
Big don dadada ting
Big don dadada ting
African king
Owo cash kudi
I dey go hard like kuli kuli
Microphone champion stage man bully
Omo nothing dey do me
Big man African pride
Green white green Na my side
Omo Na die
Voltron when we combine
Hustle hard no waste time
I go get mine
Do my ting no be yawa
Bad belle dem go dey sour
Bring the heat we devour
Omo no be today
The grind Na everyday day hour
Guy man dem want to dey Hamma
Owo Na wetin I grammar
Omo we must to get paid
Big don dadada ting
Big don dadada ting
Big don dadada ting
Big don dadada ting
African king
Owo cash kudi I dey go hard like kuli kuli
Owo cash kudi I dey go hard like kuli kuli kuli
Owo cash kudi I dey go hard like kuli kuli
Owo cash kudi I dey go hard like kuli kuli kuli
Big don dadada ting
Big don dadada ting
Big don dadada ting
Big don dadada ting
African king