Choose a track to play
Hush
Commot eye for person money
Go hustle your own
Commot mind for person money
Go hustle your own
Commot eye for person money
(Freshout) Haba Dodo
Go hustle your own
Commot mind for person money
(Aka my money is mine)
Go hustle your own
Freshout
Commot eye you dey commot fire
Commot spoon wan commot piler
Commot reem you dey commot Tyre
Ha ha Dem don tire
Person money just dey dey put eye
I wear suit you wan dey dey put tie
I buy smoke u wan beg for two tie
All this beggars Dem get like two type
Ni ban so wani karabani
Ina so abubuwa ne Mai Amfani
Kuma ku San ban so maganganu
Kidi na kitikiti kandan galu
You no fit con do pass who you be
Suleiman fit do pass Nurudeen
You dey slow like u sha Codeine
Akwai sugar cikin cikin flow din
Commot eye for person money
(Odumodu) Commot your eye for rubbers
Go hustle your own
(Ehnnnn)
Commot mind for person money
(Commot you eye for person Bitch)
Go hustle your own
Commot eye for person money
(Odumodu)I say commot your eye for person rubbers ooo
Go hustle you own
(You de craze u dey mad abeg commot eye)
Commot mind for peron money
OdumoduBlvck
Go hustle your own
Aaaaa
When I been dey beg my dealer for zone 1 bro na for dirty stunk (Wuse)
Nobody de give me eye,when I beg Mai shayi Dem go tight hand strong
Odumodu shey u no go calm down small
Begi begi hustle make u buy just 1
I been dey feel entitled becus Dem dey my area
I con dey fell like say na my right to borrow and pay later (Wawa)
Now wey I don blow karma dey give me koboko big Felo
(Like me)Like me I don dey doge every call the billing to much Ewo
Odumo Odumo ye mey go
Ma Magnito Boyz are broke we are your children come do us 50k represent us our Emeifele
Commot eye for person money
Go hustle your own
Commot mind for person money
Go hustle your own
Commot eye for person money
Go hustle your own
Commot mind for person money
Go hustle your own
I dey live life for budget no dey like person wey dey cross my pocket
Omo you re looking out too flashy look versace
Comot dere eye for socket no be de richest guy but im content
No dey do pass myself very authentic
Make wuna no fall for the internetship i dey chase club for content
Yara nonsense
Everytime everytime everytime dey wan make i dey do giveaway
If i don eva send u urgent 2k abeg no call me again
I dey give u money steady cos i no give u today u con dey vex for me
No be depression dey do u de hook na only advice u go get for me
Commot eye for person money
Go hustle your own
Commot mind for person money
Go hustle your own
Commot eye for person money
Go hustle your own
Commot mind for person money
Go hustle your own