Choose a track to play

Verse 1
Oh my God
Before I ask you something suddenly you don do am If e no be you
This mountain for don serious
Who go come move am
No other
Praise the lord is not enough Even if I give my all
This your love odikwa much No other
See my life e no be luck
Na the grace na im dey talk o Na my God wey dey run am o No be Cho Cho Cho e yo!
Chorus
No be Cho Cho
Na you part Red Sea
Make the blind man see
No be Cho Cho Cho
No other name like the name of JESUS No be cho Cho Cho
Na you feed five thousand men with bread No be cho cho Cho
No be agege
Chant
We Dey pray E dey show
Eh e dey show
Verse 2
As you talk na so you do am Res: Talk and do
Wetin you do all man dey feel am Res: Feel am eh
Carry my matter for your head
Always there never far away
Odogwu wey dey come through a reg... On a regular eh
Praise the lord is not enough Even if I give my all
This your love odikwa much No other
See my life e no be luck
Na the grace na im dey talk o Na my God wey dey run am o No be Cho Cho Cho e yo!
Chorus
No be Cho Cho
Na you part Red Sea
Make the blind man see
No be Cho Cho Cho
No other name like the name of JESUS No be cho Cho Cho
Na you feed five thousand men with bread No be cho cho Cho
No be agege
Chant
We Dey pray E dey show Eh e dey show