Choose a track to play

Ent
They call me Shallipopi
En en Enter
Only one Pluto Presido
Everyday when I wake up, money dey find me o
Before money con dey find me, many people dey whyne me o
I work but e tire me from seven jobs dem fire me
Na cos I dey smoke igbo, fly like flamingo o
People never put mouth for my matter I go put them to rest
Where I from come nor be clear eye, so if you dey whyne me we many wey go vex
The kind money you go get dem go dey find you
Naim make dem dey find me o
Elon dey find me o
President dey find me o
Governor dey find me
All of dem, dem dey find me o
Elon dey find me o
President dey find me o
Governor dey find me
All of dem, dem dey find me o
Find me, find me, them a find me
Diamonds on my neck and my wrist e be icy
I'm in New York city, NYC
Curry on the beat, so the beat like it spicy
Nor go try me I fit take action
Take action with my pump action
No need for any interaction
Nor dey call my phone if nor be transaction
Wait, nor go try me I fit take action
Take action with my pump action
No need for any interaction
Nor dey call my phone if nor be transaction
Wait
Everyday when I wake up, money dey find me o
Before money con dey find me, many people dey whyne me o
I work but e tire me from seven jobs dem fire me
Na cos I dey smoke igbo, fly like flamingo o
People never put mouth for my matter I go put them to rest
Where I from come nor be clear eye, so if you dey whyne me we many wey go vex
The kind money wey you go get dem go dey find you
Naim make dem dey find me o
Dey find me
Dey find me o