Choose a track to play
Only one pluto presido
They call me Shallipopi (say say say)
Give them, Aura
Too much, Aura
Plenty, Aura
Show them, Aura
This your, Aura
(?), Aura
Aura for Aura
Na every evening my daddy dey sit down outside on e own
Now wey I don grow, I dey sit down outside on my own
I dey rolling my kpo
Rolling my rolling my blunt
Too much juice no sauce
Shalli na popi ogbon
Dem dey beg they call me
Asisat Oshoala, Okocha, Aura
Anytime I approach her
Give me the thing that I (?)
Go down, wassup baby go down
Asisat Oshoala, Okocha, Aura
Anytime I approach her
Give me the thing that I (?)
Go down, wassup baby go down
Too much body dey scatter my vocal
Stay indoors, antisocial
I hope say you hear say my gbedu na global (global)
International, local
Put the weight of the world on my shoulder (shoulder)
Living my life like a poker
This smile on her face like a joker
Na every evening my daddy dey sit down outside on e own
Now wey I don grow, I dey sit down outside on my own
I dey rolling my kpo
Rolling my rolling my blunt
Too much juice no sauce
Shalli na popi ogbon
Dem dey beg they call me
Asisat Oshoala, Okocha, Aura
Anytime I approach her
Give me the thing that I (?)
Go down, wassup baby go down
Asisat Oshoala, Okocha, Aura
Anytime I approach her
Give me the thing that I (?)
Go down, wassup baby go down
Where dem dey sell the po no get banner
Big talk Hennessy mixed with the standard
We dey cause wahala, dem go stab am (stab am)
No be to stab am with dagger
Put the weight of the world on my shoulder (shoulder)
Living my life like a poker
This smile on her face like a joker
Give them, Aura
Too much, Aura
Plenty, Aura
Show them, Aura
This your, Aura
(?), Aura
Aura for Aura
Two times, aura
Aura for Aura
Aura for Aura
Aura for Aura
Aura for Aura
Aura for Aura
Aura for Aura
Aura for Aura
Aura for Aura
Na every evening my daddy dey sit down outside on e own
Now wey I don grow, I dey sit down outside on my own
I dey rolling my kpo
Rolling my rolling my blunt
Too much juice no sauce
Shalli na popi ogbon