Choose a track to play

My dancia, come here
(UCee)
Dance ah, dancia-dancia-dancia
Dance ah, dance ah, dancia
Dance, yeah, ay-ay
Enemies love me
Everything wey I do, ọmọ, fancy am
I dey make dem sick of me, bring one ọmọ Fansidar
Malaria fever cardigan (malaria fever cardigan)
Bring ten, this weather na animal (Kala)
Odumo', you, you be angry man
These men, their voltage dey on handicap
Enemies love me (Shifu license)
Everything wey I do, ọmọ, fancy am (shifu license)
I dey make dem sick of me, bring one ọmọ Fansidar (with a license)
Malaria fever cardigan (malaria fever cardigan)
Bring ten, this weather na animal
Odumodu, you be angry man (Odumo', you, you be angry man)
These men, their voltage dey on handicap
They love me, they love me (me, they love me)
But they're too shy to say it (to say it)
I love you, ifẹ mi (I love you, ifẹ mi)
I pam my kala, shoot before I duck
Dem say my head e too dey hot (ifẹ mi)
Odumodu, boss, pleasing dey come
Huh, pull up like Rick Ross
She loves me, she loves me, but she's too shy (she's too shy)
Her friends say "make she no dey play Odumo' track when dem been dey fuck" (Odumo' track when dem been dey fuck)
I dey my house, dem find me come house (find me come house)
Dem even come with crowd
Dem dey expect say, me, I go bow (me, I go bow)
Dem no know me, me, I dey proud
(Enemies love me) enemies love me
Everything wey I do, ọmọ, fancy am (enemies love me, Blacksheep forever, blacksheep for life)
(Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangster)
I dey make dem sick of me, bring one ọmọ Fansidar (GE records, you get me? Ọmọ fancy da)
Malaria fever cardigan
Bring ten, this weather na animal
Odumo' you, you be angry man
These men, their voltage dey on handicap
Fuck them, whip them, jail them, enslave men
I'm a badman from Bendel
Send hell to these men, I dissed them
Before they wake up, I'm on dem alignment
I threw two gang signs for one man
Street law, dem say my tactics na conman (ehn-ehn?)
Shoot-out for Corn Flakes
Niggas don dey die for less, since when I turn man
They love me (they love me)
But they're too shy to say it (shy to say it)
I love you, ifẹ mi (I love you-ou, ifẹ mi)
I pam my kala, shoot before I duck, I shoot (ohh)
Odumodu, boss, pleasing dey come
Huh, pull up like Rick Ross