Choose a track to play

Oh I'm livin
Oh and sometimes I pray they legalize weed for my city
What a pity what a pity
My shoe na oversize for the ones who dissing
I pray we keep winning
Me and my jiggys
The hustle go pay and e go pay more than a billion
Dollar billi dollar billi
Hustle no be childs so u gas be willing

We dey pray for blessings in abundance
Gimme peace I no need take substance
Risky road omo e con be like one chance
Still I drop gbedu cos my pple wan dance
Sabi boy Lu
I wan go Paris make dem tell me bonjour
I want my money in a bigger bundle
Hustle for family my energy boost
Suddenly
When e sup they go talk say na suddenly
If a nigga move weird e dey funny me
If I tell u how e be u no go believe
I no ever want make nobody sorry me
Hustle like say landlord e dey worry me
I be putting in work on a daily
If I tell u how e be u fit no believe
Oh I'm livin
Oh and sometimes I pray they legalize weed for my city
What a pity what a pity
My shoe na oversize for the ones who dissing
I pray we keep winning
Me and my jiggys
The hustle go pay and e go pay more than a billion
Dollar billi dollar billi
Hustle no be chise so u gas be willing
Bad belle gathering father send thunder
What you don do them no fit to put as under
I never doubt the prayer of my mother
When I see rain Father you Dey give me shelter
When i'm in the dark I dey fight battles
Jumping over bars and obstacles
I no get strength to dey shout for no reason
I Dey find money them dey find status

(Chants)