
Abububaye
Hi Soundz
Wetin be gold where your body Dey?
Wetin Dey shine baby na you eh
Perfect design girl in every way
And you a 10 with an heavy 8
Won kere si number e
Ko ma je k’eni keni ko tan e
You need a nigga wey go love you
Support you
I got you
Gimme lololololololo
Oh my baby jo jojojojojojo
Je kin mo the kokokokokokoko ko
Anywhere you go
go go go go go go
I Dey follow go
go go go go go go
Je kiniyen yo
Yo yo yo yo yo yo yo
Man never see this type of fine lady
(Fine lady)
Fine lady (fine lady)
Fine lady (fine lady)
Nahhh
I never see this this type of fine lady
(Fine lady)
Fine lady (fine lady)
Fine lady (fine lady)
Nahhh
Orobo mi to n kiboroki
(Kiboroki)
Shey you go keep on rocking
(Keep on)
Ti m ba ni ko se jeje na
Shey you go keep am lowkey
Sho ma bon fa Wells Fargo
(Fargo)
Girl it’s the money talking
(Talking)
Sope o lo far bi cargo
(Far bi cargo)
Make I show you something special uhhh
Arewa omoge
(Omoge)
Can I give you sweet loving
O lewa omoge
(Omoge)
The way your body shake am o
Baby let’s make a movie
I’ll be your shank my Julie
Oya ju pa
Oya ju idi
Ah
Man never see this type of fine lady
(Fine lady)
Fine lady (fine lady)
Fine lady (fine lady)
Nahhh
I never see this this type of fine lady
(Fine lady)
Fine lady (fine lady)
Fine lady (fine lady)
Nahhh
Man never see this type of fine lady
(Fine lady)
Fine lady (fine lady)
Fine lady (fine lady)
Nahhh
I never see this this type of fine lady
(Fine lady)
Fine lady (fine lady)
Fine lady (fine lady)
Nahhh
(My lady)
Orobo mi to n kiboroki
Shey you go keep on rocking
Ti m ba ni ko se jeje na