Choose a track to play

Parry
Ko sho kpayi (Ibile)
Ka pai chumarimarichupako
Oh, ya knuh
Ayii, casablanca de catamatophia
Mammi
(Shoe way)
Kama tingasasasa! Oda na
You see this life I dey live, I dey try to dey jaiye lo (oda na)
In everything wey I do, I dey try satisfy my soul (ah, oda na)
Hennessy for my cup, DJ play me the gongo-aso (oda na)
Call your girls and your guys, all ah them, omo tell them say aiye po (oda na)
Because no sleeping tonight (no sleep)
Shayo dey my cup oh (Don P, Ace)
If I tell you what's up (Hennessy)
I can not kill myself oh (ayii)
I say no sleeping tonight (no sleep)
Shayo dey my cup oh (my cup)
Make I tell you what's up (ah, oh baby)
I can not kill myself ooh
Ma gor!
Oh baby, ko ma gbon, ko ma gbon
Ileke, ko ma mi, ah, ah!
Kuronbe, suffer no taya you abi? (Abi)
Garri never do you abi? (Abi)
You don see poor man wey get padi?
You go pray make your life be like that abi, ah
Mo shashe gba iphone, gba Lappy, ah
Na rich man dey gеt padi (padi)
Won sare wa mo o ri ibi da won si
Gbe enu si ni won e fun won l'oti si
You wan makе dem call ballers (baller)
Make dem dey call your name
How many shayo you fit buy?
Chaale, make we use your name
Say, je ka ma tinkati kati gbadun the party
All of my padi won n'owo jatijati (jati)
You go fresh (you go flenjor)
You go confirm say money dey Lagos, ah
You go enjoy
Because no sleeping tonight (no sleep)
Shayo dey my cup oh (shayo dey my cup)
If I tell you what's up
I can not kill myself (ah, mi o le para mi)
I say no sleeping tonight (I go flex)
Shayo dey my cup oh (ah)
Make I tell you what's up (you only live once)
(Oh baby), I can't kill myself
Koledun -
(It's STG)
(Original lo wa na, 1da Banton dey here)
Ko, ko, ko, ko, ko