Choose a track to play
Oh oo
On a ghetto way, you know
(On a ghetto way, you know)
Sometimes it feels good doing the wrong at the right time
Do you know how hard it is just to find the truth now?
My happiness gats come first
I don't joke with the real one
'Cause I gat nothing to regret
Tell Amina my lover
Preek wey fall go rise
Rain wey fall go dry
Mouth wey cry go laugh, and time wey long go short
Omamme, guide my way, make I no go loose focus for the ghetto way wey I dey
Omamme, guide my way, make I no go loose focus for the ghetto way wey I dey
I pull up like a superstar (pull up like a superstar)
Me, I no go satisfy until I pull up in a billion van (in a billion van)
Me, I go pull up like a superstar (like a superstar)
Me, I no go satisfy until I pull up in a billion van (in a billion van)
Pull up in a billion van (in a million racks)
I'm smoking my ganja, make I no go astray
So I'm burning my lighter
Omo, I burnt like a fire
Wetin I tell Baba God, make e no quench my fire 'cause them people go laugh me
So I jejele dey move am, I no follow ikebe supa
So I jankala dey do am (jankala dey do am)
Jankala dey do am
So I jejele dey move am, I no follow ikebe supa
So I jejele dey cook am (jejele dey cook am)