Skie Music
How far how far?
Wetin dey sup?
Omo baba I just dey o
Normal o, everywhere good
Shey you get something to talk?
Oya na oya na I set hear you
You don ready? Oya na let's go let's go
Wetin dey
Wetin dey
Wetin dey sup?
See dem boys don comot
Na wetin baba God put us on we dey talk
Wetin dey sup?
Say we no dey conform
Jesus is the way, na the place we come from
Wetin dey sup?
If you snooze you're on a long thing
As for me bro I'm really on to something
Wetin dey sup?
Aye
Wetin dey sup?
Aye
Wetin dey sup?
Aye
Wetin dey sup?
Aye
Wetin dey sup?
Whooo
I been the tell dem say the facts still remains
Say nothing go finna change
If we no put our hands to the plough
Dem been say me I dey talk nau
The lady still with her pops
She put the pressure on a boy
And say the bill is on God?
Wetin the sup na
Oginika is on the rampage
You talk of reforms dey take you right to the back stage
Constant fears
Ebola was just the first take
If we try to talk am, dem go say that one na mistake
We ain't here to have a nice time
Ain't tryna paint a picture for a life time
Take us from the craft, you could put us off the charts
We go carry placards enter street
Tell dem Jesus be the way
No be for headies we hear the name
E go show up for our live style
Put am for our timelines
We go the burst am like pipelines
You can't be talking physics when you are not a fan of Einstein
Wetin dey sup?
See dem boys don comot
Na wetin baba God put us on we dey talk
Wetin dey sup?
Say we no dey conform
Jesus is the way, na the place we come from
Wetin dey sup?
If you snooze you're on a long thing
As for me bro I'm really on to something
Wetin dey sup?
Aye
Wetin dey sup?
Aye
Wetin dey sup?
Aye
Wetin dey sup?
Aye
Wetin dey sup?
Whooo
E get matters wey we gas wear cloth
Make we reason am, put am unto that dress code
Let's go, everybody wan dey form let go
But this matter need a fresh attacker like sesko
That's where I come in, raining when it's sunny
Serious for my station, no dey play like e Sony
Heavy when I pour in, if you think I'm corny
Then it's jokes on you bro, you ain't funny but you're funny
Ponder and think about your life for a minute
You don't really got the time you think you got don't be silly
'morrow no sure, better lock in while you're living
With the one who gives life, that's the one who got you breathing
No need for long talk, hell and heaven real o
Peep the other side, bruh the grass no really green o
Clear the lies playing in your head non stop
With the word of God bro that's what's up that's what's up
Wetin dey sup?
See dem boys don comot
Na wetin baba God put us on we dey talk
Wetin dey sup?
Say we no dey conform
Jesus is the way, na the place we come from
Wetin dey sup?
If you snooze you're on a long thing
As for me bro I'm really on to something
Wetin dey sup?
Aye
Wetin dey sup?
Aye
Wetin dey sup?
Aye
Wetin dey sup?
Aye
Wetin dey sup?
Whooo