Choose a track to play
Badder boy
Eregbe Jim Jim eregbe Jii
Eregbe Jim Jim eregbe Jii
Eregbe Jim Jim eregbe Jii
Eregbe Jim Jim
Same set same people same style
All na the same thing
but na different story
Dem dey use our resources dey do padipadi
All of dem for the same categorie
Dem done dey do this thing since when we dey too young
Right now we are not too young to run
All the lies wey dem dey lie plenty too much
So everybody Oya wise up oo
Bomode obatan abarobaa
Aroba gani baba
Biobatan abaroba a
Aroba gani baba yeoo
Ale salo
Eso fun won
Ale salo
Rara rara rara
Ale salo
Eso fun won
Ale salo
Rara rara ra
Bomode obatan abaroba a
Aroba gani baba aa
Biobatan abarobaa
Aroba gani baba yeoo
Ale salo eh
Eso fun won pe
Ale salo
Rara rara ra mo gbe
Ale salo eh
Eso fun won pe o
Ale salo ye oo
Rara rara
ein ee
All the youth must to rise
Every body get there right
Yei yei yei ye
If it worst we go fight
We must to fight for our right
We must to let them know
Sey we no be fool
For verything wey dey happen cos we nomumu
What is the matter waiting dey there gan wey dem no fit do
E done tel wey dem do dey there
See my people suffering every day kilode nan
No food no shelter omo kilode nan
Many people done die
Cos dem want to rule
No peace no unity ooo
Eyiburu
And dem dey do this thing since when we dey too young
Right now we are not too young to run
All the lies wey dem dey lie is getting too much
So everybody Oya wise up oo
Bomode obatan abaroba
Aroba gani baba aa
Biobatan abaroba
Aroba gani baba yeoo
Ale salo o eih
Eso fun won pe
Ale salo ye
Rara rara rara
Ale salo o
Eso fun won pe o
Ale salo o
Rara rara ra
Bomode obatan abaroba
Aroba gani baba aa
Biobatan abaroba
Aroba gani baba yeoo
Ale salo
Eso fun won mogbe
Ale salo o
Rara rara ra
Ale salo
Eso fun won pe o
Ale salo ooooo
Rara rara