Wetin dey her back oh na overload
E big like trailer wey block e road
Coca cola shape,o omo e choke
Oh oh
She dey make me loose control
This one woke o no be joke
She cos wahala and she knows
She be the baddest girl I've seen
Body sweet like cake icing
Her body hot so enticing
She be the baddest girl I've seen
Body sweet like cake icing
Her body hot so enticing
I jam this girl for lekki
I jam this girl for lekki o
Close to Admiralty
Today I'm feeling lucky o
She make me kolo
She do me like juju
She do me like juju
Na who born this fine girl
Who born this sexy girl
I follow her anywhere
Na who born this fine girl
Who born this sexy girl
I follow her anywhere
Uh uhm
Na who born this fine girl
Who born this sexy girl
I follow her anywhere
Uh uhm
She be the baddest girl I've seen
Her body sweet like cake icing
Her body hot so enticing
I jam this girl for lekki
I jam this girl for lekki o
Close to Admiralty
Today I'm feeling lucky o