Choose a track to play
E no easy for the world today. U know that
It's so dark we need light
And everyday ba different story o
Every where na different worry o
So I Dey face my darkness cos light dey the other side
I dey face my wrongs cos right dey the other side
And when I face my fear na there I find courage
Only family no entourage
I meet the poor and they so rich
I meet the rich and they so poor
All they want is more more more
Sometimes I know sometimes I don't sometimes I'm trying
Sometime is no sometimes it's yes but I'm moving
Chr. E no easy for the world today. U know that
It's so dark we need light
And everyday ba different story o
Every where na different worry o
Many man walk the path but not many man finish
-Dem no get the mind
Dem say Dem be lions but many man sheepish
-Dem no get the mind
Dem no want the smoke cos e dey hot in the kitchen
-dem no get the mind
Dem no want the noise cos e dey loud in the trenches
-Dem no get the mind
Dem no be like the general wey dey face evil with the people dem
-Dem no get the mind
Dem no be like the general for the battlefield with the people dem
Sometimes I know sometimes I don't sometimes I'm trying
Sometime is no sometimes it's yes but I'm moving
I'm moving
Moving for nature
-moving grooving
Grooving with the energy
-moving grooving
Moving for Justice
-moving grooving
Grooving with the energy
-movement of the people
-moving grooving
Grooving with the energy
I'm all the way