Elige una pista para reproducir
Mad o it's T songs beat
I am writing this letter, From my heart to your ears
To the queen of my world, the only one that really cares
I know I don offend you on so many affairs
But I go change, I promise to make amend
You gat to understand, say na money I dey find
And yes I dey fuck up, i know say I nor de try
I just hope you fit forgive me, for those times wey I offend
And understand why nor be Steady i dey call you
I just wan dey win, and I go give all it takes
The money on my mind, its not easy to make
But get am for mind, say I dey do am for your sake
Cos to see you smile, its the only thing I hate
So many things wey you don go through and face for my sake
Back then na steady chemist, cos na steady I dey sick
I dey sick I dey sick, na steady I dey sick
Back then na steady chemist
Cos na steady i dey sick
I'm sorry for the hurt, I'm sorry for the pain
Yes I'm really sorry and I will say it again
I'm sorry for the shame, I'm sorry for the tears
And I really wish that you can forget those years

She dey calculate all night, make we dey alright
Early morning she don drop money
Go hustle tight
Na recently we dey on gen, back then na candle light
Had to get use to the cold night, and mosquito bites
But mama nor still fuck up, mama nor still slack
Mama still nor give up, mama nor looseguard
Original Warri woman, she nor dey carry last
Cos back then with okirika, We dey give them back to back
She nor dey fear, she nor dey gree
And her advice to me, Is to always keet it real
Na why I gats do the most, to put a smile on her face
Very soon mama I promise, na grass to grace (grass to grace)
Honestly I'm sorry for my short comin
Just stay praying and stay patient, better days are coming
Mama I love you die, i nor go lie
And one day a woman like you go be my wife