Elige una pista para reproducir
No put yourself for pressure
Wey go make you go block road
Or scatter people pleasure
Bigman party go cut gold
Cos instagram be like football
We just dey watch highlights
No be the full ninety minutes
E go too long to post
If them say make you drop your problem
Make i drop my own
I swear to God
Na only you go pick your own run
For area back then
I sabi use my phone take loan
I believe in my one plus one
I no sabi beg
But treasure no won know
Put herself for yeye pressure
Abusive boyfriend
Not because of yeye pleasure
Take console herself with
E better to cry for benz
Than to tie pikin for back dey cry for keke
Her friends lifestyle
Na dey burst her head
She won do birthday
Her boyfriend no fit burst her bread
Enter instagram
Her bestie don post her car
When her boyfriend buy her
Pressure getting worser
Gbadura mi
Olorun gbadura mi
So many things wey my eyes
E don see
Gbadura mi
Gbadura mi (pray for me)
Olorun gbadura mi (pray for me)
So many things wey my eyes
E don see
Gbadura mi
The journey of a thousand miles
Starts with a step
Na only god dey know
Who go be the next
Steady on my ten toes
Me i no go dey relent
I only do my best
Na god go do the rest
Many many tears wey eyes don shed
My shirt don tear
But I dont care (I dont care)
Zero fears
You cant compare
One man army shey you get the idea
I dey my dey
You dey your lane
I dey see youe issues brother
I dey feel your pains
I dey wish you well
One day we go make it rain
Many battles happening
I know say we go win
Rome wasnt built in a day
But me no dey like the delay
Rome wasnt built in a day
Baba God bless me today
Gbadura mi
Olorun gbadura mi
So many things wey my eyes
E don see
Gbadura mi
Gbadura mi (pray for me)
Olorun gbadura mi (pray for me)
So many things wey my eyes
E don see
Gbadura mi
Gbadura mi (pray for me)
Gbadura mi (pray for me)
Gbadura mi (pray for me)
Gbadura mi (pray for me)
Gbadura mi
Olorun gbadura mi
So many things wey my eyes
E don see
Gbadura mi