Elige una pista para reproducir

They focus on me
Hating on me
Kilode ko sele
Why you snitching on me
I'm living my life I no get enemy
But why this people no dey reason nemesis
Baba God bless me
E GBE enu dake o
E fara bale e shi ma dobale o
Don't dare me fi yen le o
I bet you if you dare me omo wa te o
Ki lo ni because you ask me money
And me no get money
Now you calling me monkey
No be so e be life no be beans
My bro e no easy for me and you
Once upon a time
Dem been they do thing's way no dey ginger me oh
I remember the time
I been they beg them make them feature me oh
Back then if I dey cry
I no go see person way go wipe my tears
That's the reason I dey try
Make my dad and Mom kon jeun omo oh oo Yee
Emi omo babatunde eh
Ni owo kan ni owo kan loromi
Emi omo babatunde eh
Ni owo kan ni owo kan loromi
Omo abejale oh ni owo kan loromi
Omo won lu Igbo kingdom ni owo kan loromi
Omo wan ni imani ni owo kan loromi
Ayemafuge bami oh
A prayer don't stop
I plead everything on you my Lord
And hustle don't stop
Make my time no go because I want more Doe
Eh Yeh eldami jowo ma gbabodi oh
ori...eh dadi mi jowo ma kpada leyin mi oh
Ma kpada leyin mi oh
Ma kpada leyin mi oh
E be mo be e oh
Eh sett j eh
Once upon a time
Dem been they do thing's way no dey ginger me oh
I remember the time
I been they beg them make them feature me oh
Back then if I dey cry
I no go see person way go wipe my tears
That's the reason I dey try
Make my dad and Mom kun jeun omo oh oo Yee
Emi omo babatunde eh
Ni owo kan ni owo kan loromi
Emi omo babatunde eh
Ni owo kan ni owo kan loromi
Omo abejale oh ni owo kan loromi
Omo won lu Igbo kingdom ni owo kan loromi
Omo wan ni imani ni owo kan loromi)
Ayemafuge bami
Once upon a time
Dem been they do thing's way no dey ginger me oh
I remember the time
I been they beg them make them feature me oh
Back then if I dey cry
I no go see person way go wipe my tears
That's the reason I dey try
Make my dad and Mom kun jeun omo oh oo Yee
Emi omo babatunde eh
Ni owo kan ni owo kan loromi
Emi omo babatunde eh
Ni owo kan ni owo kan loromi
Omo abejale oh Ni owo kan loromi
Omo won lu Igbo kingdom ni owo kan loromi
Omo wan ni imani Ni owo kan loromi
Ayemafuge bami oh