PonDis, YouNamZen
Give me a lighter
Make I born the kana
OG need to take two drag
I go like see watin dem do we oh, ah
Man they hustle, no dey bobble
But it's looking like he's living large
I dey owe palmpay chichi no dey oh
Government too bad
Relocate our money go Miami
Boys no want do bad
But the government no want do better thing
We just want survive
No be say we dey say
We need the Grammy
Wey no be we get the Grammy
Abi na we know better thing
Just do better thing, ah see
(YouNamZen)
Ayele (yele) ayele (yele)
Ayele oh (ayele oh)
Dem born me nineja
I no force myself enter oh
Shey you know say
Ayele (yele) ayele (yele)
Ayele oh (ayele oh)
The rich are getting richer
The poor remain poorer oh
LagaoLagaoLagaLagao
Chai!
JapaoJapaoJapaoJapao
Dey enter
LagaoLagaoLagaLagao
Alagaligilaga
JapaoJapaoJapaoJapao
Dey enter
No be say country no get
Dem for say cause we no get
We dey beg watin we get
Comity for just enjoyment
Dem go talk say we bad
Cause we fighting our right
At the end, na the law
Wey dey back their looting
And bad tins dem don do Naija
Government too bad
Relocate our money go Miami
(Miami)
Boys no want do bad
But the government
No want do better thing
We just want survive
No be say we dey say
We need the Grammy
Wey no be we get the Grammy
Abi na we know better thing
Just do better thing
Better thing
Better thing