Elige una pista para reproducir

Gye, what dey want from a nigga, wo de bra bɛ gye
What they want from a nigga, me ho me reti
Gye, gye, even when I get no more to give
I see clear, e dey move like gogomi
What dey from me a nigga, wo de bra bɛ gye

I see clear, masa, comot for my way
What they want from me?
Another day, a new story
Kweku pɛ more money
Gye, gye, gye, gye, gye, gye, gye, gye
Okay, take it all from me
Holding on, man for fit survive for this jungle
Kpa-kpa-kpa, how we tango
So, so stress, I dey lose myself, man talanku
Or them go talk say you fumble
Too much fuckery, I no go lie
So much trouble for my mind
Dear Lord, save me from mankind
Dear Lord, You save me from my mind
Gye, what dey want from a nigga, wo de bra bɛ gye
What they want from a nigga, me ho me reti
Gye, gye, even when I get no more to give
I see clear, e dey move like gogomi
What dey from me a nigga, wo de bra bɛ gye
What they want from a nigga, me ho me reti
Gye, gye, even when I get no more to give
I see clear, masa, comot for my way
Take my smile
Spit for my face, take my pride
Snatch all my faith, take my gyal
Attache my prick, then fuck off
Made in him image, no be photoshop
Abi you dey see me Robocop
Survivor's remorse, self-sabotage
I dey need med, call Topper top
Grew up fast for TM, all the pain, e be me nor I harbour
I no feel safe with no other
Life hits fast like the BM wey jam my brother
I know you blame me for am, I stagger
Too much fuckery, I no go lie
So much trouble for my mind
Dear Lord, save me from mankind
Dear Lord, save me from my mind