Elige una pista para reproducir
Aye o
Uhh aye o pe meji
Oluwa konet
Somebody pray for me
No moni no baby
Everything cost money
Somebody pray for me
I just wanna make moni o
No moni no baby
Everything cost money
Somebody pray for me
I just wanna make moni o
I see dem wrote me off
Nobody show me love
Dem know my name
I face my shame
Nobody show me love
Kosi baba kosi olurun lowo fun mama mi
I carry this moni matter for my head
Oh oh oh
I carry moni matter for my head o
Chale if e nor be deal e nor be common sense o
With my trees
Steady burning i nor fit sleep
I've been grinding for the slip
Who nor get eyes nor fit see
Steady elevating
Now we're heading to the top
You know am used to the top
Back den wen e burst
Nobody dey with us
Nobody dey for us
Omo dem japa japa
Dem run away
Only me na e dey
A lot of things
Wey dey border man
E sure for me
And my brother man
I see dem wrote me off
Nobody show me love
Dem know my name
I face my shame
Nobody show me love
Kosi baba kosi olurun lowo fun mama mi
I carry this moni matter for my head
Oh oh oh
I carry moni matter for my head o
Chale if e nor be deal e nor be common sense o
With my trees steady burning i nor fit sleep
I've been grinding for the slip
Who nor get eyes nor fit see
I carry moni matter for my head o
Chale if e nor be deal e nor be common sense o
With my trees steady burning i nor fit sleep
I've been grinding for the slip
Who nor get eyes nor fit see
Na brainy killed the beat
With my trees
Steady burning i nor fit sleep
I've been grinding for the slip
Who nor get eyes nor fit see