Elige una pista para reproducir
Shortie told me I'ma ride you till the sun up
And I'm like Goddam
I de fear
I de pray
Make the rubber no tear
I de buss on a reg
Omo me I'm too clear
We go soon comot trench small time NO
Told me I'ma ride you till the sun up
And I'm like Goddam
I de fear
I de pray
Make the rubber no tear
I de buss on a reg
Omo me I'm too clear
We go soon comot trench small time
NO FEAR
Real deal
We go soon comot trench small time no
They compare to this niggas
Omo shey you no fear?
Shey you deaf?
You de mad?
Be like you be ode!
Ain't nobody on my level omo me I'm too clear
Check my flo(w) that's on period bro you no fit compare
I've been waiting for my time I've been plotting all year
See the niggas them they rate?
E de make my eye tear
Na the Cana wey I chala wey de make my eye red
She been form hard to get but now
She de tell me I go ride you till the sun up
And I'm like goddam
I de fear
I de pray make the rubber no tear
I de burst on a reg omo me I'm too clear
We go soon comot trench small time no
Told me I'ma ride you till the sun up
And I'm like Goddam!
I de fear
I de pray
Make the rubber no tear
I de buss on a reg
Omo me I'm too clear
We go soon comot trench small time no fear