I don go many party with my paddy
Don go with my aunty my daddy
But this party na the oga for all party
I say this gbedu na the baba for all gbedu
The music dem dey play for here
The dance wey dem dey dance for here
Go make you know say the deejay dey to do
Dey do dey do wetin e supposed to do
This dejay too sabi
Dey make me happy
This dejay too sabi
Dey make me happy
This deejay this deejay dey ginger my swagger
This deejay this deejay dey ginger my swagger
Since I was born now getting old
I have never seen this kind party
Since I was born now getting old
I have never seen this kind dejay
No no no no
I have never seen this kind party
No no no no
I have never seen this kind dejay
This dejay too sabi
Dey make me happy
This dejay too sabi
Dey make me happy
This deejay this deejay dey ginger my swagger
This deejay this deejay dey ginger my swagger
No dulling no dulling no dulling for this party
No dulling no dulling no dulling for this party
I say this party na the oga for all party
I say this gbedu na the baba for all gbedu
This deejay don colonize everybody
See how e don harmonize everybody
I like it I need it I'm feeling the beat
Take it or leave it I've been swept off my feet
This deejay this deejay this deejay you too sabi
This deejay this deejay you dey make me happy
This deejay this deejay you dey ginger my swagger
This deejay this deejay you dey ginger my swagger