Elige una pista para reproducir
Too much troubles oh my brother, hahaha
Yes
Akpeteshie seller give me quarter
I go you tomorrow ayoo
Seller give me half oh
I go pay you mondai aye
Akpeteshie seller give me quarter
I go you tomorrow ayoo
Seller give me half oh
I go pay you mondai ayee
Too much problems in my head oh
Too much wahala in my house oh
I don't know wetin I go do
I go pay you tomorrow aye
My wife dey shout for money oh, mmm
My children dey cry for chop oh
So so wahala in my house
I go pay you tomorrow aye
Akpeteshie seller give me quarter
I go you tomorrow ayoo
Seller give me half oh
I go pay you mondai ayee
Too much problems on my head oh
Too much wahala in my house oh
I don't know wetin I go do
I go pay you tomorrow aye
My wife dey shout for money oh, mmm
My children dey cry for chop oh, aye
So so wahala in my house
I go pay you tomorrow aye
I want to forget my problems
I want to forget my sorrow
Life for hard for me
I go pay you tomorrow aye
I want to forget my problems, ah
I want to forget my sorrows
Because, life for hard for me
I go pay you tomorrow aye
If I buzz oh, I go forget my problems
If I buzz oh, I go forget my sorrows
If I buzz oh, I go forget my troubles
I don't know wetin I go do, I go pay you tomorrow aye
Akpeteshie seller give me quarter
I go you tomorrow ayoo
Seller give me half oo
I go pay you mondai ayee
If I buzz oh-