Elige una pista para reproducir
Hmmmm yeah yeah
Jarzdemall baby ooh
Hmmmmm
If I dey do work
Me I dey collect money oh yeah yeah
Put am for my aza omo oh
Make u no go dey do like werey hmm
Upon say na me run am oh
Na me load am oh
No dey cast am omo oh
As I dey if I no get am
I no fit compose
My head go dey nor nor
Money na money oh yeah yeah
Money na money oh
50/50 na money oh
Money na money oh yeah yeah
Money na money
Jege money na better money oh
I dey sapaphobic hmmm
Na money be the topic
We dey de talk about money
You come here
Dey tell me about doggy hmmm
Tell that kele to stop it oh
Anyway can I have it hmmm
Paste me your cash app tag
Make I collect money oh
So my email buzz me
Say maye deposit for cash app hmmm
So I login asap
I comot my money sharp sharp
Enter my whatsapp
See one kele I tell am wassup hmmm
She pull up asap
I bend am first collect one round
Upon say na me run am oh
Na me load am oh
No dey cast am omo oh
As I dey if I no get am
I no fit compose
My head go dey nor nor
Money na money oh yeah yeah
Money na money oh 50/50 na money
Money na money oh yeah yeah
Money na money oh Jege money nabetter money oh
Jarzdemall (Jarzdemall baby)
Jege money na better money oh
Hmmmm money ooh
Hmmm yeah yeah
Jarzdemall