Uh huh!
Logo
Lati kekere, lati wole o
Me I no dey greedy with my money o (Ogoppy)
Me I no like stress, you go dey your dey o
Bella smooth aloko dey, yen ta body
Why no go stress your life o?
Why no go dance your life o?
Why no go spend my money o?
Why no go stress your life o?
Logo, mo le sa laye
Joba low, it's not far away o
Mo n se loba, alade
Bi ti laye, I ka laye o
I just want to live my life
Kilode in my life?
Making I see my life
They want to take my life, koshi
Lati kekere, lati wole o
Me I no dey greedy with my money o (Ogoppy)
Me I no like stress, you go dey your dey o
Bella smooth aloko dey, yen ta body
Why no go stress your life o?
Why no go dance your life o?
Why no go spend my money o?
Why no go stress your life o?
Dem wan come my way, dem over
Touch the wave and dem over
Play the game like Pogba
Show dem close (Oh na na na)
Dem wan come my way (Come bring dem over)
So I touch the wave (Oya tell dem over)
So I play the game (Like me like Pogba)
I show dem close (Like City mofa)
I no dey see person
I no dey hold grudges
And the shit rara ebi ko mi o, dem ori
Kini mo feran gan
Awon to fe se mi se lon mo ro
Omo logo, 5G, 7G
Mo po po po po, mo po gan
Lati kekere, lati wole o
Me I no dey greedy with my money o (Ogoppy)
Me I no like stress, you go dey your dey o
Seni mo gbe tun tun de o, yen ta body
Why no go stress your life o?
Why no go dance your life o?
Why no go spend my money o?
Why no go stress your life o?
Lati kekere, lati wole o
Me I no dey greedy with my money o (Ogoppy)
Me I no like stress, you go dey your dey o
Bella smooth aloko dey, yen ta body
Ah, fe mi oro o
Eni kan kan o
Jijo jijo ni e
Se ko mo se?
Lati kekere, lati wole
Me I no dey greedy with my money o
Won iya mi se logo
Bango!