Elige una pista para reproducir
Only Jehovah fi to kpie me
And he go run am sharp
Melody ton
Ahan
Ah ne ya
Only Jehovah fi to kpie me
And he go run am sharp
Oh na na oh ne nu ne yah
Make I tell you straight make I gwan yah
This life man a come e be waste land
The sound wey you make when you came into life
E be the sound dem go make when you don die
This one no be series or sequences
I just wanna show you the differences
Between the moment that you shared with your loved
Until you was gone to the almighty
I just wanna party hard
Till I go loose my sense
So many things I can't conversate
With e the guys wey we close like this
I just wanna party hard
Till I go loose my sense
So many things I can't conversate
That spend like this oh no
Abi e ri aye mi lode
Abi e ri aye mi lode
Abi e ri aye mi lode
Abi e ri aye mi lode
Abi e ri aye mi lode
Abi e ri aye mi lode