Elige una pista para reproducir
The street be my father, na e train me
When my papa die, na street maintain me
If no be the street, I for don die
'Cause mama no get, na me be da man
The street be my father, na e train me
When my papa die, na street maintain me
Life no soft, but I still dey
Street teach me how to survive everyday
Papa die early before I was born
Small boy lost, no help around
Mama try, but money no dey
All the time looking for where joy dey
Me wey poor, how I go run things
Sometimes ano sure say I fit do this
Na street show me right from wrong
Na street tell me boy be strong
I see pain, I see crime
I learn fraud, I learned scamming
Many fall, many fade
But I stand tall, ano hear what dem say
The street be my father, na e train me
When my papa die, na street maintain me
If no be the street, I for don die
'Cause mama no get, na me be the man
The street be my father, na e train me
When my papa die, na street maintain me
Life no soft, but I still dey
Street teach me how to survive everyday
De3 nipa afa mu na doso
Ya ny3 wild aa anka y3 bor
Anka y3 ku so fr3 obi bosso
This time sika yi d)so
Mummy mpae gu so gu me so
Right now ciga yentwe jort
I see brother turn enemy
I see loyalty end for money
And I learn say trust no be cheap
Na street wisdom make me deep
Police siren, midnight run
Every day be war wey never done
But inside all the mess and scar
I find my strength, I find my star
The street be my father, na e train me
When my papa die, na street maintain me
If no be the street, I for don die
'Cause mama no get, na me be the man
The street be my father, na e train me
When my papa die, na street maintain me
Life no soft, but I still dey
Street teach me how to survive everyday
De3 nipa afa mu na doso
Ya ny3 wild aa anka y3 bor
Anka y3 ku so fr3 obi bosso
This time sika yi d)so
Mummy mpae gu so gu me so
Right now ciga yentwe jort