Elige una pista para reproducir
She won't stop pushing, until she see my cadaver

I work hard, sixteen hours in a day
No time off, no holiday
No time off, no holiday (ewe, no)
Pick two, pick two, last card, check up, ah
Buy my ticket, make I take off, oh
A quality time or Gucci bag, which one you want?
You can't eat your cake and have it
Gone are the days wey man dey beg kele
If you no do again, Halima dey wait
This your pattern no work again, come back again
Ma wa ni Malay'
Omo, if it easy to be a man, take my shoes and go crazy
Even when my energy down, I dey drink ogogoro, come taste it
Aiye ti mo wa, ori mi ma'jen jiya o
Ma jen shalaye fun ingrate

No need for verse two, 'cause the message I don pass through
You dey beat chest like a gorilla, shomo ibi ti mo de, ti mo fori la (oh-oh)
Check on me, baby, check on me
I get you and my family, allow me
Check on me, baby, check on me
Allow me, check on you