Elige una pista para reproducir
I sip my kai kai yea
No kill my vibe vibe yea
Down I take you high high yea
No fit see me I'm outside side yea
No dim my light light yea
Dem pursue me like criminal
Survive my only crime chrime yea
Like Christ dem crucify fy me
Won chop me raw
Them dey like Hy Hyena
I get hosanna
Aye aye aye
I'm your little butterfly aye
Green black and blue makes the colors in the sky
Aye aye aye
I'm your little butterfly aye oh
Spread up my wings and fly
Umm eh last December
Sapa show me shege I see star
Kpokpo catch me with Canabisa
Who go help me pay the police man
That shima go dey like to dey wear pant o
What's the use when your life be still tight o
Nobody know
The corner corner wey I don enter
When I remember
The wahala wey I don put myself o
And I face am by myself o
Hmm hmm hmm hmm
Rexie feeling ma hmm now
Hmm hmm hmm hmm
Uhh oh
Em punch my eye eye yea
Survive my only crime crime yea
Like Christ dem crucify fy me
Won chop me raw
Dem dey like hy hyena I get Hosanna
Aye aye aye
I'm your little butterfly aye
Green black and blue makes the colors in the sky
Aye aye aye
I'm your little butterfly aye o
Spread up my wings and fly
Aye aye aye
I'm your little butterfly aye
Green black and blue makes the colors in the sky
Aye aye aye
I'm your little butterfly aye o
Spread up my wings and fly