Elige una pista para reproducir
Left Right Left
Left Right Left
Left Right Left
Left Right Left
Left Right Left
Left Right Left
Left Right Left
Left Right
Humble yourself to your natural
Body go tell if you do anyhow
Me I no dey for shalaye
This is not a game
Them no dey tire for war
If you get hammer make you show them the color
Me I no dey for shalaye
This is not a game
It is a necessary
So make them commot body joor
Body joor joor
Commot body joor
Body joor joor
My luger for hand o
E no get brake
Money na the mark oh my brother
No be mistake
Make them commot body joor
Body joor joor
Commot body joor
Body joor joor
I march am for road oh
E no get delay
Cos it's a necessary
This life nothing like small boy
(Ijeh Ijeh)
Nothing wey you wan talk
(Ijeh Ijeh)
Money na my nature
(Ijeh Ijeh)
You know where I come from
So you know why I speed
Cos casala no cost
That's why they cannot see me
Put my money for mouth
So I wan not speaking
Cos it's a necessary
So make them commot body joor
Body joor joor
Commot body joor
Body joor joor
My luger for hand o
E no get brake
Money na the mark oh my brother
No be mistake
Make them commot body joor
Body joor joor
Commot body joor
Body joor joor
I march am for road oh
E no get delay
Cos it's a necessary