Elige una pista para reproducir
My prayer na my best addict
Forgiveness na my best habit
So if you check them just bit by bit
Cuz we are here
You go know why I be free-stylist yeah
E get as e dey be
E get as we dey move for this jungle
You better hear
E no matter who you be
E no matter how you tey for the music
Cuz we are here
Get blessing we are moving straight
No mercy, no be chasing cloud
Bring trouble kosi vicalecx
Give me chair
Cuz I'm new in town
"oh yeah
My blessing proper
"Cuz I be new king in town
No need to mention
"Cuz I be new king in town
Yeah yeah yeah
My prayer na my best addict
Forgiveness na my best habit
So if you check them just bit by bit
You go know why I be free-stylist yeah
My prayer na my best addict
Forgiveness na my best habit
So if you check them just bit by bit
You go know why I be free-stylist yeah
My prayer na my best addict
Forgiveness na my best habit
So if you check them just bit by bit
You go know why I be free-stylist yeah
Some people go dey vex for me
Say I too dey do
If e no do for you tell chinedu
I no care about the stream
I'll be dropping the vibes
Because I get many fans for my back
I get many things wey dey bother me
For head oh
Family me I carry am for head oh
Show me way
Make I make all the paper
You carry love, you go carry am return oh
My prayer na my best addict
Forgiveness na my best habit
So if you check them just bit by bit
You go know why I be free-stylist yeah
My prayer na my best addict
Forgiveness na my best habit
So if you check them just bit by bit
You go know why I be free-stylist yeah
My prayer na my best addict
Forgiveness na my best habit
So if you check them just bit by bit
You go know why I be free-stylist yeah