Elige una pista para reproducir
Ey yeah yeah
Eh yeah
Girl you hot like the sun but na you dey chill my brain
if I no dey with you I no dey feel the same mama
Your smile dey ease my pain
You be the only one for me I say it again and again mama
You look good in your fancy top
You be the kind of woman wey go make a man sit up
Oh mama
You be the kind of tile' and the kind of woman every man dey wish for
You're hardworking and independent
Bad belle go dey question our love but you no send them
Lovely house and plenty children
Me and you we go build our world
Girl I wanna ride with you
Make memories meant for two
Wetin I go do to prove my love na true but ah
Baby girl I want make you know say
You alone wey dey make me go crazy
This your loving dey coolu my brain
You're my medicine I need you all day
Baby girl I want make you know say
You alone wey dey make me go crazy
This your loving dey coolu my brain
You're my medicine I need you all day
You spark my desire
When am with you am on fire
You're intelligent and you're pretty
Hop in my ride make I drive you round the city yo'
I go love you tire
cnyone try ready fe fire
You not fake you're original
Be real with me and I'll be real with cha
Look at the things that you make me do
cm just cruising around in your avenue
Hoping that I can even get a glimpse of you
cnd am just driving round driving round driving round yo
I cannot sleep I keep on thinking of you
Baby
E be me like say you don do me juju
cm going crazy
I cannot sleep I keep on wondering girl
When am
If you're thinking about
Thinking about
Thinking about me too
Do you think of me baby
Like I do
Like I do
Baby girl I want make you know say
You alone wey dey make me go crazy
This your loving dey coolu my brain
You're my medicine I need you all day
Baby girl I want make you know say
You alone wey dey make me go crazy
This your loving dey coolu my brain
You're my medicine I need you all day
This your love coolu my brain
Coolu my brain
I need you to get by
I need you to get by
You're the one I want baby
You make me high
You make me high
You're my life
You're my baby
Baby girl I want make you know say
You alone wey dey make me go crazy
This your loving dey coolu my brain
You're my medicine I need you all day
Baby girl I want make you know say
You alone wey dey make me go crazy
This your loving dey coolu my brain
You're my medicine I need you all day
This your love coolu my brain
Need you all day
I need you all day
ch ah
cll I need is you cos you cool my brain