Elige una pista para reproducir
Before I die
I know my pockets go never empty
Is more than money
In my life
All of my blessing go dey there for me
E dey there for me
Alle alle alle alle
Alle hallelu
Alle alle alle alle
If my plan no di work
If I no get the funds wey I need
When difficulty Dey for waka
All of the times when I want to pause
I know sey Jesu Dey by my side
If my plan no di work
If I no get the funds wey I need
When difficulty Dey for waka
I know sey Jesu Dey by my side
Yes I believe I believe in better
I believe I believe in better
Yes I believe I believe in better
I believe I believe in better
Yes I believe I believe in better
I believe I believe in better
Yes I believe I believe in better
I believe I believe in better
Oh take am easy if you want
This life is hard enough
Baby open your eyes
Your peace na ya real prize
I promise there is more
Even when you think ya done
Stand up baby stand up
Hold your head and stand tall
Alle alle alle alle
Alle hallelu
Alle alle Alle Alle
If my plan no di work
If I no get the funds wey I need
When difficulty Dey for waka
All of the times when I want to pause
I know sey Jesu Dey by my side
If my plan no di work
If I no get the funds wey I need
When difficulty Dey for waka
I know sey Jesu Dey by my side
Yes I believe I believe in better
I believe I believe in better
Yes I believe I believe in better
I believe I believe in better
Yes I believe I believe in better
I believe I believe in better
Yes I believe I believe in better
I believe I believe in better
Yes I believe I believe in better
I believe I believe in better
Yes I believe I believe in better
I believe I believe in better
Yes I believe I believe in better
I believe I believe in better
Yes I believe I believe in better
I believe I believe in better